The Ghana Athletes Association has induced and camp athlete Hor Halutie since she drop Ghana from the Commonwealth games in Australia say ein coach.

"Yes wey the girl drop Kotoka Airport, she bell me make i know say she dey Ghana inside. I tell am to pick taxi to circle so she go take the VIP bus to Kumasi but she told me she dey wait for her luggage before she come the next morning.
I bell my Athlete ein number the next day her phone dey off several times.

I try bell ein parents thems find out say dema kidii nor come catch house ahh dey tell me No, dey no sabi hear am." He informed Ghanaguardian.com Pidgin.

"Somebro bell me and tell me say one Executive committee member who name sabi Bawa invited her to his office and since then her phone dey off and no one dey hear from am" mou told Ghanaguardian.com Pidgin.

"Ein parents and I sef frustrate and confuse. I try make all effort to contact Bawa prove futile. I tell somebro to call Bawa make them find out if my Athlete dey plus am",coach Mourinho.

By Akakpo Kakai/Ghanaguardian.Com Pidgin